shele

  1. verb: Na to happen.
    • Wetin dey shele for yor side?
    • Abeg yarn me wetin shele for di meeting. I bin no déy der.

Etymology

Na from di Yoruba word shèle.

Scroll to Top