shi-shiPronoun pronoun: Wetin dem dey use for statement with negative meaning to indicate sey nothing déy. Forget sey I baff up. I no get shi-shi for account. Gbenga chop all di food. I no see shi-shi. Synonyms shingbain