shikena

  1. interjection: Wetin dem dey use for end of sentence to indicate sey no further discussion dey necessary.
    • Just pay am di money wey he ask, shikena!
    • If dem like, make dem fight. I don talk my own, shikena!

Etymology

Na from di Hausa word shikenan.

common misspellingsshikenan

Scroll to Top