- interjection: Wetin dem dey use for end of sentence to indicate sey no further discussion déy necessary.
- Just pay am di money wey he ask, shikena!
- If dem like, mek dem fight. I don talk my own, shikena!
Etymology
Na from di Hausa word shikenan.
| Common misspellings | shikenan |