shingbainPronoun pronoun: Wetin dem dey use for statement with negative meaning to indicate sey nothing déy. She talk sey she go send money, but I neva see shingbain. I no get shingbain for account. Synonyms shi-shi