soji

  1. verb: Na to déy knowledgeable or smart.
    • Yu gat soji for dis Lagos if yu want make am.
  2. verb: Na to realize something.
    • Di babe don dey follow di guy talk before she soji sey di guy want scam ha.

Synonyms

  • sabi
  • get sense
  • déy sharp

Etymology

Na from di Yoruba word soji wey mean to déy smart.

Scroll to Top