suyaNoun noun: Na meat wey dem spice, kon barbecue am. I go buy suya for dat malam wey déy junction. Di suya for Kano sweet die.