- noun: Na any food wey dem no dey chew before dem swallow am, and dem dey chop am wit soup.
- Pounded yam na my favorite swallow.
- I go like chop swallow dis morning.
- Swallow sweet pass if yu use hand chop am.
Etymology
Na from di English word swallow. E dey refer to di way people dey chop di food i.e. dem no dey chew am before dem swallow am.