take timeIdiom idiom: Wetin dem dey use warn or caution person. Yu better take time before yu do wetin go make me slap yu. I dey tell yu mek yu take time, but yu dey do anyhaw. Synonyms mind yorself