tear-rubber

  1. adjective: Wetin dem dey use describe something wey dem neva use before.
    • Di car wey she buy na tear-rubber.
    • Na dat my tear-rubber sneakers I want rock gó di party.

Antonyms

  • tokunbo
  • okrika

Scroll to Top