teyVerb verb: Na to take long or to déy long. E don tey wey I see yu. Dem don tey for road. E be like sey di traffic déy serious.