today na today

  1. expression: Wetin dem dey use express feeling sey something big dey happen or sey something big go soon happen.
    • Dem don insult me too much, but today na today. I go talk my own back.
      • They’ve insulted me too much, but today’s the day. I’ll speak my mind.
    • As oga Landlord show for domot, I sabi sey today na today, sey e go collect im rent.
Scroll to Top