toh

  1. interjection: Wetin dem dey use express resignation, acceptance, or mild disappointment about something wey happen.
    • NEPA no bring light today. Toh!
    • Na becos yu dey vex yu no reply my message? Toh!

Scroll to Top