tokunbo

  1. noun: Na items wey dem don use before, kon sell am again.
    • See as di car clean! Nobody go know sey na tokunbo.
    • Di tokunbo laptop wey I buy last well-well.

Etymology

E come from Yoruba word tokunbo, wey mean “from overseas.”

Synonyms

  • Okrika

Scroll to Top