trowey

  1. verb: Na to dispose or discard something or put am inside dustbin.
    • Di food don spoil. Mek we trowey am.
    • Abeg trowey di dirty wey déy outside.
  2. verb: Na to neglect, ignore or abandon person.
    • Di man trowey di pikin with im mama like sey no be im born am.
    • She just trowey ha face as she see ha ex for di party.

Etymology

Na from di English phrase throw away wey dis word come from.

Common misspellingstroway, throway
Scroll to Top