tualeInterjection nterjection: Wetin dem dey use praise person. Dem dey use raised hands or salute take accompany am usually. Omo yu sabi play ball o. Tuale! Tuale! My oga, I dey hail yu.