tufiakwaInterjection interjection: Wetin dem dey use show sey dem no want mek something happen. Tufiakwa! I no go fail dis exam. Yu want make I do dat kind thing? Tufiakwa! Synonyms tufia Etymology Na from di Igbo word tufiakwa.