tush

  1. adjective: Wetin dem dey use describe person or something wey déy classy or sophisticated.
    • See as money make am look tush.
    • Tush people like yu no déy enter danfo.

Synonyms

  • posh

Antonyms

  • razz

Scroll to Top