ukwu

  1. noun: Na di figure of woman wey get big hips, thighs and nyash.
    • Bros nearly kpai becos he look di babe ukwu as he dey drive.
    • Na becos of ha ukwu dem dey always toast am for street.

Synonyms

  • ynash

Etymology

Na from di Igbo word ukwu wey mean large or great.

Scroll to Top