una

  1. pronoun: Wetin dem dey use refer to two or more people wey dem dey speak to.
    • Una don chop?
    • Una no dey hear word?
    • I go see una later.

Etymology

E come from di Igbo word unù.

Scroll to Top