unaself

  1. reflexive pronoun: Wetin dem dey use as object of verb to take refer to group of people wey dem dey talk to, wey be di subject (second person plural) too.
    • Mek una clap for unaself. Una do well.
    • Abeg mek una make unaself comfortable. Na my house be dis.
Scroll to Top