- conjunction: Wetin dem dey use introduce reason or explanation for something.
- My mama dey para for me unto sey I no greet ha.
- He no answer my call unto sey something dey happen.
| Common misspellings | onto sey, unto say |
| Common misspellings | onto sey, unto say |