village people noun: Evil supernatural forces wey people believe sey dem come from dia village. Yor village people still find yu for obodo. Na im village people make oga sack am. synonyms juju bad belle