wahala be like bicycleIdiom idiomatic expression: Wetin dem dey use talk sey wahala déy easy to start. Small argument, he turn am to serious fight. Wahala be like bicycle. No gó borrow money wey yu no fit return o. Wahala be like bicycle.