wahala be like bicycleExpression idiomatic expression: Wetin dem dey use talk sey wahala déy easy to start. Small argument don turn to serious fight. Wahala be like bicycle. No gó borrow money wey yu no fit return o. Wahala be like bicycle.