wai

  1. adverb: Wetin dem dey use inquire about di reason, motive or purpose of something.
    • Wai yu late reach house?
    • Wai persin go do dat kain thing?
  2. conjunction: Na di reason, motive or purpose.
    • I no sabi wai she quick komot di meeting.
    • Yu gat understand wai di country no dey work.

Etymology

From di English question word why.

Scroll to Top