- verb: Na to lie, praise persin anyhaw, or talk big-big thing wey go make oda people to dey impressed.
- Abeg, no dey wash me.
- verb: Na to do yanga, celebrate wen persin just buy or do something wey big.
- Guy, yu no go wash yor car for us?
- Yu go wash dis yor new job for us o.
- noun: Na lie or falsehood.
- Wetin she talk na wash.
Synonyms
- whine
- lamba