water don pass garri

  1. idiom: Wetin dem dey use talk sey situation don spoil sotey dem no fit repair am again.
    • Na wen Messi score di fifth goal wey I realize sey water don pass garri.
    • If EFCC enter di matter just know sey water don pass garri.

Scroll to Top