water no get enemy

  1. idiom: Wetin dem dey use talk sey dem no fit do without persin or something.
    • I gat forgive my brother becos water no get enemy.

Etymology

Na Fela Kuti 1975 song Water No Get Enemy wey popularize dis expression.

Scroll to Top