- noun: Wetin dem dey use describe dishonest, deceptive, and manipulative action wey person use take get something unfairly.
- Na me suppose win di game, but di guy play me wayo.
- John use wayo collect di money from my hand.
Synonyms
- mago-mago
- wuru-wuru
Etymology
E come from Hausa language, for wer wayo mean cunning, deception, and trickery.