weda

  1. conjunction: Wetin dem dey use express doubt, uncertainty, or take refer to one or more possibilities.
    • I no sure weda I go host di meeting online di event weda I like am or not.
    • I gat gó di event weda I like am or not.

Etymology

E come from di English word whether.

Scroll to Top