wenAdverb Conjunction adverb: Wetin dem dey use ask about di time wey something dey happen. Wen una go show? conjunction: Wetin dem dey use introduce clause wey dey mention di time wey something dey happen. Wen yu reach house, call me.