wer

  1. adverb: Wetin dem dey use ask question about place wey person or something déy for, dey go to or dey come from.
    • Wer yu dey gó?
  2. conjunction: Wetin dem dey use introduce clause wey dey mention place wey something happen, or place wey person or something déy for.
    • Na wer dem born me be dis.

Scroll to Top