- noun: Na person wey no déy normal for head, or person wey dem think sey e no déy normal for head.
- Di guy na werey!
- I don block di werey number.
Etymology
E come from di Yoruba word wèrè, wey mean mad or crazy.
Synonyms
- kolo
- craze
E come from di Yoruba word wèrè, wey mean mad or crazy.