werey dey disguise? expression: Wetin dem dey use talk sey person dey pretend. She no quiet o. Werey dey disguise. Yu go think sey e shy, but werey dey disguise.