- interrogative pronoun: Di word wey dem dey use ask question or find out information about persin or something.
- Abeg wetin happen for di film?
- Wetin yu dey find for yer?
- Wetin dey worry yu?
- pronoun: Di thing wey dem dey refer to.
- Wetin vex me be sey Emeka no show.
- Na wetin I get be dis.
Etymology
E come from di English phrase what thing.