wey

  1. relative pronoun: Wetin dem dey use put adjective clause for inside sentence.
    • Dis na di man wey yu bin dey talk to.
    • My okada, wey I don dey use for five years now, don spoil.
    • Di woman wey dey live for front na Amaka.

Scroll to Top