wich

  1. interrogative pronoun: Wetin dem dey use ask question wey be sey multiple answers or alternatives fit déy.
    • Wich day yu go show my side?
    • Wich way we go follow reach market?
  2. determiner: Wetin dem dey use refer to choice between possible answers or alternatives.
    • I want see wich button e go press.
    • I neva sabi wich book I go buy yet.
Scroll to Top