- noun: Wetin dem dey call person wey dey evil, or person wey dey do jazz.
- She no dey ever hear wetin ha workers dey complain about. She be winch!
- Winch no fit come anywer near awa house. We get protection.
- noun: Wetin dem dey use describe wen person use jazz harm people.
- Ha winch no fit work on me.
- E be like sey dem use winch hold im destiny.
Etymology
Na from di English witch wey dis word come from.