wo

  1. interjection: Wetin dem dey use call person attention, warn dem, or express sey dem déy frustrated.
    • Wo! No try me today.
    • Wo! I no dey play again.

Etymology

Na from di Yoruba word wo wey mean look.

Scroll to Top