woto-wotoAdverb adverb: For way wey déy thorough or vigorous. I go beat yu woto-woto if yu talk anyhaw. As dem bin dey insult ha online, she bin dey reply dem woto-woto.