wowo

  1. adjective: Wetin dem dey use describe person or something wey no fine, or wey déy anyhaw.
    • Life good, but e fit wowo.
    • Di shoe wowo. No buy am.

Synonyms

  • jaga-jaga

Antonyms

  • fine
  • set
  • fresh

Scroll to Top