yab

  1. verb: To use persin do yeye or insult dem for play-play.
    • Guy no yab me. Na question I dey ask.
    • So becos yu see me now, yu kon dey yab me.
    • If we bin win di game, dem no for dey yab us like dis.

Etymology

From di Afar word yaabé wey mean to talk or yarn.

Scroll to Top