- adjective: Someting wey dey plenty.
- People yakpa for di party.
- Enjoyment go yakpa dis weekend.
- Di work wey dem give me yakpa.
Synonyms
- boku
- brekete
Etymology
E come from di Yoruba word yapa.
Common misspellings | yapa |
E come from di Yoruba word yapa.
Common misspellings | yapa |