yama-yama noun: Something wey dirty, dey unpleasant, dey messy or dey disorganized. Na yama-yama yu dey talk. Na only yama-yama she sabi cook. Synonyms jaga-jaga