- noun: Na wen person dey show off, dey pose, or dey act proud.
- He dey do yanga becos he just buy new car.
- If I get dat kind money, me sef go do yanga.
- No gó do yanga for person wey want help yu.
Synonyms
- shakara
| Common misspellings | nyanga |
| Common misspellings | nyanga |