- determiner: Wetin dem dey use show sey person wey dem dey address get something or di thing déy associated with dem.
- Wer yor phone déy?
- Abeg give me yor number.
- Guy, yor wahala too much.
Etymology
Na from di English word your.
| Common misspellings | your, ur, yur |