yori-yori

  1. noun: Na di feeling wey person dey get wen e déy giddy and excited becos of somebody.
    • Yor love dey make my heart do yori-yori.
    • My girlfriend smile dey make my heart do yori-yori.

Etymology

Na di Naija song Yori Yori by Bracket wey popularize this word.

Scroll to Top