yorsef

  1. reflexive pronoun: Wetin dem dey use as object of verb to take refer to person wey dem dey talk to, wey be di subject too.
    • Yu suppose do dis assignment yorsef.
    • Try dey rest small mek yu no overwork yorsef.
Common misspellingsyourself, yursef, yasef

Scroll to Top