- reflexive pronoun: Wetin dem dey use as object of verb to take refer to person wey dem dey talk to, wey be di subject too.
- Yu suppose do dis assignment yorself.
- Try dey rest small mek yu no overwork yorself.
| Common misspellings | yourself, yurself, yasef, yorsef |